Excellent4.8 out of 5On Trustpilot
  1. Christian Books/
  2. Christian Living

Bookmark this item

Life Wey No Depend on God

  • 34 pages
  • Publisher: Destiny Prints and Publishers Limited
  • 15.3 x 22.9 x 2.1 cm

£6.29

Available - Usually dispatched within 5 days

Bulk buy prices from £5.26

Quantity
Price per item
You save
4-6
£6.07
Save 3%
7-9
£5.86
Save 7%
Buying for a Church or School? Get 10% off every order and Buy Now Pay Later
An Eden warehouse team member picking orders in Chester

Every order is picked and packed with care by our warehouse team in Chester

Living Wage Employer

Bookmark this item

Our Mission

Equipping you for life's journey with Jesus:

  • Now a team of 60 – we've been serving the Church since 2004
  • Together we've raised over £1,000,000 for UK Christian charities
  • 25,000 churches are using the Eden Plus account
An Eden team member standing among warehouse book shelves

What if di real reason why tins no dey wok well for your ife-delay, confusion, mistake upon mistake-na simply bikos you dey liv life wey no depend on God?

For dis generation, plenty pipo dey make decision by feeling, dey rush enta opportunity without asking God, and dey believe sey any door wey open na God open am. But many don enta wahala, regret,and destiny confusion bikos of dis.

Life Wey No Depend on God' na serious eye-opina and wake-up call wey go bringyou bakto di only Onewey fit direct your life well-God Himsef.

Dis book no be ordinary message o-na spiritual alarm bell! You go kom understand sey wen you dey plan without God, na guess wok you dey do, but when God dey lead you, your life go get clear direction and fulfillment.

So, who dey lead you? Your answer go determine how your life go be. Time don reach to stop guess wok o.Time don reach to start to depend on God full time!

Life Wey No Depend on God and Tongues of Fire
Tongues of FireLife Wey No Depend on God

  • Title

    Life Wey No Depend on God

  • Author

    Paul Enenche

  • Publisher

    Destiny Prints and Publishers Limited

  • Published

    May 2026

  • Weight

    64g

  • Page Count

    34

  • Dimensions

    15.3 x 22.9 x 2.1 cm

  • ISBN

    9789788528425

  • ISBN-10

    9788528422

  • Eden Code

    7552241